Susan Imaibehe Ekpoh na one of di few female pilots for Nigeria. She base for di kontri capital Abuja. Her love for planes start wen as small pikin, she enter di cockpit one time wey she dey travel ...
Plenti reactions and conversation still surround The Herd, one movie wey popular Nigerian actor Daniel Etim-Effiong produce and direct for November. As di feem hit cinema and Netflix, e scata social ...